West Africa Common Pidgin Proverbs
Submitted by Anonymous on Thu, 01/08/2015 - 12:15
"Craze no hard to form, na the trekking be wahala."
English translation: "Easier said than done.
"No matter how hot your temper be, e no fit boil beans."
English Translation: Calm down, your temper won't solve the problem.
"Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup."
English Translation: You can't run away from your destiny.
"Today's newspaper na tomorrow Suya wrap."
English translation: Keep calm! Nothing lasts forever.
"Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef."
English Translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!
"Akara and moin moin get the same parent,na wetin dem pass through make dem different."
English Translation: How you start doesn't matter, what matters is how you finish.
"Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus."
English Translation: Give everyone what they deserve.
"The difference between puff-puff and doughnut na packaging."
English Translation: Don't judge based on appearance alone.
"Escort me, Escort me, na im slave trade take start."
English translation: Serious things sometimes start like a joke.
"The water wey dem use take make eba can never be recovered back."
English translation: Don't cry over spilled milk.
You can add yours in the comment box below...

1498
133
Views: 11937

Comments
No matter the weight of an
Mhiz-Precious
No matter the weight of an elephant e no fit cos earthquake.. Lol
Ur wishes no fit put fishes
Reggy Heart
Ur wishes no fit put fishes in ur basket
Pinkin wey no allow im mama
Eddy
Pinkin wey no allow im mama sleep, make im know say im no go sleep too!
Add new comment